More Than Food. Na Culture
This one na story, Na memory, Na home in a jar.
Where it all Started
ATOW no start for factory.
E start for kitchen.
That kind kitchen where radio dey play in background.
Where pepper dey make you sneeze.
Where mumsy dey shout “don’t touch that pot!”
Sunday afternoons.
Big pot for fire.
Neighbours dey peep.
Everybody dey wait for rice.
That smell?
You sabi am.
That first spoon?
Pure happiness.
We grow up with that taste.
And we refuse make am die.
So we bottle am.
That smell wey wake the whole compound…
Why we exist
Life don change.
Everybody dey busy.
But good food no suppose disappear.
ATOW exist so you fit still:
01
Cook Jollof without Stress
02
Share Meals with people you love
03
Feel home even when you're far
"Whether you dey: Lagos London Toronto Abuja One spoon go carry you go back."
What's Inside?
No shortcuts. No fake flavour. No compromise.
ATOW PASTE

PEPPER

FRESH TOMATOES

TRADITIONAL SPICE BLEND

SMOKY TOUCH
Na the same way mama do am. Just cleaner. Easier. Faster.
ATOW no be just paste,
Na Memory.
, Na Story.
, Na Home.
Welcome back. 🤎
Welcome back. 🤎